Fellow Unilorites, make una no mind me say my Wahala wan too plenty. I was surfing through the Internet when a familiar face got my attention fa. One constant face wey I dey see for walkway and Sanrab area for our hood. The guy name na DAMILARE OLABANJI, him dey 400L biochemistry and him dey contest for one of the biggest beauty pageant for Nigeria ; Mr Nigeria International, na semi-final dem dey na.so we gats gather vote 4 Damilare make him reach final carry the crown come unilorin.
Abeg make una sharpaly dedicate N4 (for sms) use help a brother and colleague.
Text HOM space 029 to 33070 .
jah bless u well well as u bc this message.
#LegalEagle
Thursday, July 16, 2015
Vote Damilare, a unilorite for Mr. Nigeria International
Location:
Ikeja, Ikeja
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment