U think say to be a STUDENT of UNILORIN na moimoi?
Oga Ansa me now
U get 180 and above come evn ryt #unilorin Post Ume
The no 1 University 4 naija com dash u admission out of over 10k jambites Wey apply!!
#Unilorin dey beta by stress u still dey win d hustle 2 enta cab go skul evryday.
U no get money,u dey broke u still dey see #Unilorin Molue enta
U dey hear say people dey face Tanke. Bt Dem don wan authenticate ur admission on Monday by Matriculating u!!
Abi u don see where dead body dey do matric 4 inside coffin ?
My friend, u beta start thanking God now.. join the groove as #UNILORIN SUG celebrates our freshest and newest Students @ THE FRESHERS CARNIVAL on Mon 22nd December @SUB (opp Buckateria) by 4Pm...
If u read this message and U no re-post dt 1 means say na u no nice..abeg help re bc make our ppl no miss d carnival
#LegalEagle na him b announcer 4 #OSAS the Social Director
No sleeping on the bicycle..ds BONFIRE go dey supa dupa dope
Me, I don send my own oo!
Nice!!! I won't miss the show for anything fa
ReplyDeleteLegalEagle wa Shere!
ReplyDelete